Ckay Capture My Soul Lyrics (ft. Joeboy)

Ckay Capture My Soul Joeboy

Ckay and Joeboy team up on this lovely track title “Capture My Soul”.

CAPTURE MY SOUL LYRICS (written by Ckay & Joeboy)

On me on me
On me on me
Balance it on me

Can we loving?
Till the morning
Morning morning, hmm

Make we reduce all the fighting
Increase the loving oooo hmm oh
hmm oh

Fefe ne fefe
Your body dey wewe
I’m in love with you
I’m I’m love with you

Make I leave you for where where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

Joeboy’s Verse
From the night, till the morning
Girl you know e be you am wanting
Cos you fine and you sexy
Nwa baby, do me gently

E’we no show me shege
No use me play
Dance to my Reggae
Are you ready?
Pack your bag Make we fly go Paris
Answer, answer me o Maami
Only you fit to control me
With your face and your big body
Abeg no killy somebody pikin for here

O Maami, only me wey fit handle you
Make my waist no dey confuse you
Abegi no killy somebody pikin for here

Chorus
Fefe ne fefe
Your body dey we-we
I’m in love with you
I’m I’m love with you

Make I leave you for where where
If na lie I dey tell you
Make water carry me go
Water carry me go

Girl you don capture my soul
Girl you don capture my soul

The post Ckay – Capture My Soul Lyrics (ft. Joeboy) appeared first on tooXclusive.

Share on Google Plus

About Official Aguboss

0 Comments:

Post a Comment