[Lyrics] Humblesmith – “Mama Africa” ft. Davido

STREAM/DOWNLOAD MP3

Humblesmith ft. Davido – Mama Africa Lyrics


Oh oh oh oh
N-tyze
It’s Humblesmith and Davido again o
Ahh! Mama Africa
Eh eh

See me see temptation
Wetin you carry omo na business (Business) Ah!
The way you roll it up and down, nawa
Obioma you need to sell you market eh


Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum Ogaranya
Umunnam le tum afam maka, a wum Ogaranya
Nwata kwocha ka o soro Ogaranya


Follow me o (Ah eh ah)
Yoyoyo (Ah eh ah)
I no go bobo you (Ah eh ah)
Mama Africa (Ah eh ah)


Hello, turn up
Rozay dey pop
My love, honey pot
I have come for us
See money, dey chop, rejoice
because na God ooh
Na you dey give me joy yo (e yo)
Baby you get talent (Get talent o)
The way you roll it up and down, na wa
Obioma go sell market o


Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum a Ogaranya
Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya
Nwata kwocha ka, a o soro Ogaranya


Follow me o (Ah eh ah)
Yoyoyo (Ah eh ah)
I no go bobo you (Ah eh ah)
Mama Africa (Ah eh ah)


Omo mi wey (Ehen)
Omo mi wey no (Ehen)
Omo mi wey no get wahala e eh e
Your body eh, your body o
Your body dey cause a big wahala big ye (oyoyo)
My baby go go dancer (gogogo)
And I go handle all your things financially oh oh oh
Sophistically o
Ye
Na you dey give me joy oh (eh)
Baby you get talent oh (eh)
The way you move it up and down (Nawa)
Obioma go sell market, yo
Eh


Shake your body when you see Ogaranya
All my ladies o, a wum Ogaranya
Umunnam le tum afam maka a wum Ogaranya
Nwata kwocha ka, o soro Ogaranya


Follow me o (Ah eh ah)
Yoyoyo (Ah eh ah)
I no go bobo you (Ah eh ah)
Mama Africa (Ah eh ah)
Mixing Xenophoster

The post [Lyrics] Humblesmith – “Mama Africa” ft. Davido appeared first on tooXclusive.

Share on Google Plus

About Official Aguboss

0 Comments:

Post a Comment